letra de i don’t know(idk) - young pug
hook:
why are’u gonna do like that
shey na u wey i find come
abi u no wan see me again
so many people don ask
wetin happen last night
i can’t tell maybe
chorus
na today
you go move
u go run
u go shawn
u no say
nothing ooo
why you go leave
you go move
you no call
you no talk
you no say
nothing oo
i don’t know
hook:
why are’u gonna do like that
shey na u wey i find come
abi u no wan see me again
so many people don ask
wetin happen last night
i can’t tell maybe
having been thinking of you
playing the song
have been singing of you
looking around
having been watching all you
i don’t know what to do
talking with friends
all i see is you
even in my sleep
i dey dream of you
chorus
na today
you go move
u go run
u go shawn
u no say
nothing ooo
why you go leave
you go move
you no call
you no talk
you no say
nothing oo
i don’t know
hook:
why are’u gonna do like that
shey na u wey i find comе
abi u no wan see me again
so many people don ask
wеtin happen last night
i can’t tell maybe
chorus
na today
you go move
u go run
u go shawn
u no say
nothing ooo
why you go leave
you go move
you no call
you no talk
you no say
nothing oo
i don’t know
letras aleatórias
- letra de gen4 - xserius
- letra de alone - lil nic
- letra de love songs in the key of death - enemy to all
- letra de лирика (lyrics) - rybin
- letra de me - beastytroll
- letra de demonz n da greyve yard - greykillakilla
- letra de der xabi alonso song - dennis & jesko & wumms
- letra de paint the town - joey burbach
- letra de around the corner - mommi k
- letra de yuh - skull kid psycho