letra de strika - young jonn
this thing like dejavu and i must say this to you
that i’m feeling every single thing that you do
ọmọ you know what di do
oh shima
b-tter my bread o shima
you dey cause commotion shima
if you give me your cosign shima, e dey go far
she wanna cuddle till morning
me i no dey house i’m looking for money, honey
life of the bar, gbogbo ọmọ lo mọ mi
only you that i’ve been falling, falling
be my strika my number 9
many kele but you’re my number 1
iwọ nikan ni, ko ma dẹ sọmọ naa
ko ma dẹ sọmọ naa
l o
say love to your daddy and your mummy for giving you this kind beauty
v e
big love to baba to wa loke as he do this kind thing
you
my number 1, many kele but you’re my number 1

nothing i do is ever enough
everything i dey do am for love
give me your party jollof uhn uhn
you know i gbadun you normally (normal)
and you take care of me properly (properly o)
you give me something emotionally
deeper than anybody eyes can see o
she wanna cuddle till morning
me i no dey house i’m looking for money, honey
life of the bar, gbogbo ọmọ lo mọ mi
only you that i’ve been falling, falling
be my strika my number 9
many kele but you’re my number 1
iwọ nikan ni, ko ma dẹ sọmọ naa
ko ma dẹ sọmọ naa
l o
say love to your daddy and your mummy for giving you this kind beauty
v e
big love to baba to wa loke as he do this kind thing
you
my number 1,many kele but you’re my number 1

letras aleatórias
- letra de i still care - museli mulaima
- letra de hoa trinh nữ - đức tuấn
- letra de en action - guayo man
- letra de airplanes - lio kalebic
- letra de out to lunch - modern english
- letra de 9 secondes (feat. alphawann) - testin
- letra de tudo bem - rdv odéon
- letra de divine love activation - tru goddezz
- letra de bandobabyseason - kisé
- letra de я незнаю (i don't know) - neckfurry