letra de poverty get out - young big star
intro
ybs young big star
chorus
poverty get out of my face
don’t come again another day
poverty no good ajeh
na everything you go dey manage
but eni subu sile dide
eni to ku ni ti e gbe
me i get hope say hustle go pay
mari owo mu lo ile
mari batise eh eh2x
verse 1
some say i no dey friendly
shey you get updated wey you want give me
cos na my hustle me i sabi
i dey reason how i go pay my bill
ki won malo fimi she esin
you no say you no dey my shoe
you no wetin dey xup for hood
se o mo ikan ti oju ri nitori kosi owo
sebi ise ni awa lo si sango
if i stop to hustle omo i go dey broke
if to say i get money i no go borrow
but baba no guard and me no want suffer
that’s why i hustle harder
i just want things to get better
ki omo ti ko tomi mase ni ki send aza
omo poverty na b-st-rd
e fit turn you to a bigger
ki omo ti ko tomi mase ni ki send aza
omo poverty na b-st-rd
e fit turn you to a begger
chorus
poverty get out of my face
don’t come again another day
poverty no good ajeh
na everything you go dey manage
but eni subu sile dide
eni to ku ni ti e gbe
me i get hope say hustle go pay
mari owo mu lo ile
mari batise eh eh2x
verse 2
if you don suffer before you go relate
to wetin i dey say
leave home early and come back late
see me dey calculate
the money wey dey never pay
i just dey do everything with faith
not for me, not for me
poverty is not for me
all i want is blessing
lord answer my prayers
ki won mase bere pe olorun mi da
see them they don gather
for my matter
baba dojuti won ni gbanban
see them they don gather
for my matter
baba dojuti won ni gbanban hey hey
chorus
poverty get out of my face
don’t come again another day
poverty no good ajeh
na everything you go dey manage
but eni subu sile dide
eni to ku ni ti e gbe
me i get hope say hustle go pay
mari owo mu lo ile
mari batise eh eh2x
letras aleatórias
- letra de looking / passing - jaws
- letra de croisade - marty b
- letra de crackaddict - f0bg0d
- letra de el principio y el fin - dareyes de la sierra
- letra de (she's wearing) yesterday's face - crazy lixx
- letra de twentyfourseven - thinking silly
- letra de te he querido olvidar - bandy2
- letra de dá-me mais amor - dianja
- letra de pin the tail on the donkey - sundae driver
- letra de find your way home / a golden age pt. 2 - frankenstein world premiere cast