letra de na sexual immorality dey kill society - yosa oku
you got to know say, na knack, devil knack eve
you got to know say, na him sk!lls many men dey use
you got to know say, na shook, devil shook eve
you got to know say, na him sk!lls many men, naim dem dey use
i go buy you gucci, i go buy you prada
forget your man, i’m a better lover, lover
look at him w-lly, na little man thing
look at my w-lly, e be like mortar
i go change your life, from worse to better
i’ll fly you first class, we go go to malta
i’ll turn you overnight to big woman
you go turn overnight to big woman
na s-xual immorality, naim dey k!ll our society
na s-xual immorality, naim dey k!ll our society
na s-xual immorality, ty o, naim dey k!ll our society
na s-xual immorality o, naim dey k!ll our society
dem make condom and they give am to the man
oya take, oya, start to shook anyhow
oya take, oya, start to shook anyhow
oga wait, to shook a woman no be for fun
dem make contraceptives, they give am to the woman
oya take, oya start to shook anyhow
oya take, oya start to shook anyhow
madam wait, to shook a man no be for fun, oh
and dem go carry condom, say dem use am take dey teach s-x education
which kind s-x education be this, oh
instead of them to teach the children self-control
but dem nuh fit, because themselves dem nuh get control
condom na abortion
na s-xual immorality, naim dey k!ll our society
na s-xual immorality, naim dey k!ll our society
na s-xual immorality, ty o, naim dey k!ll our society
na s-xual immorality o, naim dey k!ll our society
to shook na to born
to shook na to procreate
to knack na to multiply
to dey shook na to reproduce
now i wan tell you something very confidential
open your ears very well and hear me very loud and clear
woman kpekus no be for shook, shook, shook
woman kpekus no be to pound like pounded yam
mr iron gbola
naim dey make born pikin dey pain her wella
naim dey make to born a child dey feel like h-ll fire, h-ll fire o
tell them
na s-xual immorality, naim dey k!ll our society
na s-xual immorality, naim dey k!ll our society
na s-xual immorality, ty o, naim dey k!ll our society
na s-xual immorality o, naim dey k!ll our society
to shook na to born
to shook na to procreate
to knack na to multiply
to dey shook na to reproduce
na s-xual immorality, naim dey k!ll our society
na s-xual immorality, naim dey k!ll our society
na s-xual immorality, ty o, naim dey k!ll our society
na s-xual immorality o, naim dey k!ll our society
letras aleatórias
- letra de jour de pluie (bandcamp bonus) - t.i.s
- letra de comme un autre (intro) - kamnouze
- letra de caissière - lu$man & jynck
- letra de en rastlös själ - organismen,dj large
- letra de in between and overseas - sampha
- letra de balancing act - ceo norel
- letra de just us - two tons of fun
- letra de pyramid - sk, the novelist
- letra de jeg vil ha en liten hund - lille eris
- letra de argentum - enjambre