letra de mumu african giant - yosa oku
na yeye, na yeye african giant
na mumu, na mumu african giant
na yeye, na yeye african giant
na mumu, na mumu african giant
na jaundice, na jaundice african giant
na stupid, na stupid african giant
na ugly, na ugly african giant
na sleeping, na sleeping african giant
water no get smell, water no get smell
water no get smell, if e dey smell no be water at all o
water no get smell, water no get smell
water no get smell, if e dey smell no be water at all o
i never see giant wey no dey see
and i nеver see giant with broken legs
giant wеt get plenty tyrant
i never see giant wet no get hand
this one no be giant na die ant
this one no be giant na die ant
na yeye, na yeye african giant
na mumu, na mumu african giant
na yeye, na yeye african giant
na mumu, na mumu african giant
na jaundice, na jaundice african giant
na stupid, na stupid african giant
na ugly, na ugly african giant
na sleeping, na sleeping african giant
african giant my yansh
romanticism e wan k!ll dem finish
romanticism e wan k!ll dem o
e wan to finish dem
water no get smell
if e dey smell yeah then no be water at all o
water no get, water no get smell
if e dey smell no be water at all
letras aleatórias
- letra de 8th day - dean brody
- letra de movin' too fast - romina johnson
- letra de one track mind - thirty seconds to mars
- letra de chocolaté - 6ix9ine
- letra de run romeo run - james dean bradfield
- letra de по льду - jah khalib
- letra de detalles - tamara
- letra de black metal slut - liv (metal band)
- letra de солнцу навстречу (towards the sun) - 25/17
- letra de ice t - big tea