
letra de wan make money - yolyboy
everybody
one time make we come get money
hah yolyboy again nan a na
tererere
i wan make money
so i go make life funny
i wan make money
so i can flexing flexing
i wan make money
so i go make life funny
i wan make money
so i can flexing flexing
for my life brother no be lie
i pass through a lot and i just dey find
money too good i swear no lie
me i must make kam nothing go deny
me i go buy the range rover
personally i go get dollar
i no wan be a bench warmer
for this life me i go flexing flexing
i wan buy wan drink wan chop
i wan fly go round to place i want
i wan see all problem solved
and i go thank god for my life
aunty dey say no money
uncle dey say no money
dangote dey say no money
but dem dey flexing flexing
dady dey say no money
mummy dey say no money
government dey say no money
but dem dey flexing
i wan make money
so i go make life funny
i wan make money
so i can flexing flexing
i wan make money
so i go make life funny
i wan make money
so i can flexing flexing
i wan make money
so i go make life funny
i wan make money
so i can flexing flexing
shopping along for dubai
take your family abroad for the life
ask mummy wetin you wan buy
and your wifey wetin you dey eye
me i dey find thing thing
e don te i dey hustle thing
phone don dey ring ring ring
very soon i dey sure e go rain
aunty dey say no money
uncle dey say no money
dangote dey say no money
but dem dey flexing flexing
dady dey say no money
mummy dey say no money
government dey say no money
but dem dey flexing
i wan make money
so i go make life funny
i wan make money
so i can flexing flexing
i wan make money
so i go make life funny
i wan make money
so i can flexing flexing
i wan make money
so i go make life funny
i wan make money
so i can flexing flexing
i wan make money
so i go make life funny
i wan make money
so i can flexing flexing
letras aleatórias
- letra de trapp - princemarr
- letra de wit a indigo - diaspora
- letra de hey homie - magnus vil
- letra de way down - mike stud
- letra de lang genug gewartet - inflabluntahz
- letra de sexto sentido - xuxa
- letra de levando a palavra - guiados por deus s.a.
- letra de cheat on you (raw) - dexta daps
- letra de from above - anna vo
- letra de non come gli altri - j-lake