
letra de my moment - yolyboy
yoly yolyboy
where you dey when we dwy gutter
i never go ajumelata
i dey for street no one better
now i sound good no one greater
i write my first song no nepa
my first album no make kam
now men i’m sounding better
na me wey dey looking fresher
to tori me to tori me now
na my song dey really wan hear
na my name wey dey dem head oh
just dey to tori me to tori me now
omo manem sit down there
make you dey dey point my way ah
make you no disturb my moment
no disturb my moment
i just dey hustle my money
i just wan make my money
no disturb my moment
no disturb my moment
i just dey hustle my money
i just wan make my money
me i just dey mind my business
i just dey run my movement
i no get time for the weekend
i just dey run for this race
men i no get time for the replay
i just dey learn from mistakes
omo i just don’t want no stress
i just wanna be the best
to tori me to tori me now
na my song dey really wan hear
na my name wey dey dem head oh
just dey to tori me to tori me now
omo manem sit down there
make you dey dey point my way ah
make you no disturb my moment
no disturb my moment
i just dey hustle my money
i just wan make my money
no disturb my moment
no disturb my moment
i just dey hustle my money
i just wan make my money
make you no disturb my moment
no disturb my moment
i just dey hustle my money
i just wan make my money
no disturb my moment
no disturb my moment
i just dey hustle my money
i just wan make my money
letras aleatórias
- letra de 林忆莲 - 陳輝陽
- letra de slenderman rap - jay f.
- letra de el hilo rojo - icebox
- letra de ควายหาย - got jakraphan
- letra de многоуо - 2rbina 2rista
- letra de heavy - juice wrld
- letra de na na na - karan aujla
- letra de boomerang - ( iago )
- letra de winter winter - n.flying (엔플라잉)
- letra de ショートケーキ - yuki kashiwagi