letra de baba god - yinno-c
(verse 1)
when u feel like nothing right
when the light u see no bright
when u try but still na fight
life e hard brother
when ya neighbor do you bad
when ya friend go turn e back
when condition push you back
life e hard brother
(chorus)
baba god eh
baba god eh
baba god eh
baba god eh
(verse 2)
every other day you go dey struggle
e don tay wey you been dey hustle
them go dey laugh them dey talk your matter for you
e go dey pain go dey pain you wetin do you
it’s a brand new day make you dey humble
when time get rough make you get muscle
e no easy eehh
e no easy eehh
(chorus)
baba god eh
baba god eh
baba god eh
baba god eh
miya nwi miya nwi baba miya nwi miya nwi
miya nwi miya nwi baba miya nwi miya nwi (x4)
(chorus)
baba god eh
baba god eh
baba god eh
baba god eh
letras aleatórias
- letra de p.r.a.ta - fiteck
- letra de sakdina - mahesh dong
- letra de not a love song - westfoord
- letra de say something - stillharley
- letra de a falsehood defined - the dialectic
- letra de one way - zoya
- letra de hallo - flyver
- letra de castro - mbb dopeman
- letra de come to me (다가와 줘) - saturday
- letra de karanfil (yeni türkü zamansız) - melek mosso