letra de control - yemi alade
attention please
unu welcome
girls wey sabi to the left side
guys with the money to the right side
me no get time for no chit chat
please
nwanne lose control
only dance plus she give them sweet
do that dirty whine now she jump and split
she jump and split
attention please
na me dey hold control
i dey press control
on your mark set go
i dey press control
na me dey hold control
i dey press control
on your mark set go
oya now freezе
lights and camera action
everybody get in position
wе about to change the location
working class independent
please i no get time to dey waste my dough
me i high class with a taste
anything i want me i take and go
i take and go
eh e dey gbonono gbonono
e dey wini wonono wonono
all of us ga tonono tonono
o na me m woronwo woronwo
eh e dey gbonono gbonono
e dey wini wonono wonono
all of us ga tonono tonono
o na me m woronwo woronwo
na me dey hold control
i dey press control
on your mark set go
i dey press control
na me dey hold control
i dey press control
on your mark set go
pull up in a bema bema
oh my god did you see that, see that
cool am down in a freezer freezer
say me fresher dan a lima lima
tu t’appels yemi alade
je t’aime bien, viens danser
viens bouger près de moi
te quiero te quiero
eh e dey gbonono gbonono
e dey wini wonono wonono
all of us ga tonono tonono
o na me m woronwo woronwo
n0body can throw me i hold control
na me dey hold control
i dey press control
on your mark set go
i dey press control
na me dey hold control
i dey press control
on your mark set go
letras aleatórias
- letra de sold my soul for close to nothing - raven! (@ravenssblood)
- letra de break the news - romen
- letra de why can't you be the one? - glou music
- letra de a whole lot better - deanz
- letra de virtue - thatkiddfaygo
- letra de à travers les planches - plume latraverse
- letra de 쿠키영상 (cookie video) - gwangil jo (조광일)
- letra de baby - pearl & the oysters
- letra de voodoo - hm333xo
- letra de hallway - yuvi (artist)