
letra de charlieè - yemi alade
[hook/chorus] (x2)
charliee, egini gijor
me and you ezigbo mixture
ineme back and fort ibu see saw
anything you want, all the too sure
[post-hook/chorus]
i li-i li-i like it
baby i like it ah
i li-i li-i like it
baby i like it ah
i know i know you want it
you want am oh
i know i know you want it
baby come take am ooo
[bridge]
if i were you girl
i’ll never let you go, ah ah
we go dey parol
24/7 oh, eh eh
if i where you girl
i’ll never let you go, ah ah
i’ll never let you go, ah ah
i’ll never let you go
[verse 1]
mmh yai uu baby
me and you na combo
my sweety honey
come give me give me action like rambo
e be crime the things you do
them go call the mopol
kpakurumo oya go down
no time for go slow
[hook/chorus]
[post-hook/chorus]
[bridge]
[verse 2]
kai, wo baby
ibi the things wey you do wey dey high me
my sweety baby don’t stop, don’t stop cus i like it
me on you, you on me
ego be like a sandwich
i tell you the things you do
well igo be like a movie ya
[hook/chorus]
[post-hook/chorus]
[bridge]
[hook/chorus] (x2)
yemi alade
effyzie
fliptyce
ho-haa
[fliptyce beats]
letras aleatórias
- letra de fly away - jodaki o martinez
- letra de vete - magno
- letra de nightmare - шайни (shyney)
- letra de twisted - laura davidson
- letra de erschöpft - h.i.z (deu)
- letra de ubarr - reck dadope
- letra de children's clinic - doyle valentine
- letra de ultra kid - choi seong (최성)
- letra de up & down - watson (jpn)
- letra de sandy clouds - deema