
letra de carry me - yemi alade
[intro]
carry me, carry me, baby
carry me, carry me, baby
carry me, carry me, baby
carry me, oh
[verse 1]
anywhere you go go, na where i wan go
even if na sokoto, i go follow you go
e get something wey you dey do when i dey for your side
e get the feeling wey me i dey feel, wey i no understand
[pre-chorus]
shebi, you rub [kaya?]
abi, na this manya
e set my body on fire
carry you for my bololo
omo, shayo na b-st-rd
i rather wait for corner
e get the way you dey do me
abeg, make you carry me dey go
[chorus]
sun mo mi, baby
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
i dey for you, my baby
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
no be tinko-tinko
wombolo, wombolo
wombolo, wombolo
wombolo, wombolo
e dey do me somethin’
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
[verse 2]
carry me go
i follow you, no question
i padi you, no mention
wahala for who dey question my love
carry me go
carry me go like uber
i no get destination
wahala for who dey question my love
[pre-chorus]
shebi, you rub [kaya?]
abi, na this manya
e set my body on fire
carry you for my bololo
omo, shayo na b-st-rd
i rather wait for corner
e get the way you dey do me
abeg, make you carry me dey go
[chorus]
sun mo mi, baby
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
i dey for you, my baby
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
no be tinko-tinko
wombolo, wombolo
wombolo, wombolo
wombolo, wombolo
e dey do me somethin’
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
[outro]
wanna, wanna [?]
wanna, wanna [?]
[?]
[?] (no be tinko-tinko)
no be tinko-tinko
letras aleatórias
- letra de tcha nana nanana - pânico
- letra de senhora meretriz - fernando mendes
- letra de carta aos meus - projota
- letra de mandinga - pirisca grecco
- letra de deus de poder - cricia martins
- letra de levo comigo - restart
- letra de mi mayor atracción - tony dize
- letra de quando você perde alguém - poeta antônio carlos
- letra de a fé - irmãs camilo
- letra de i will sing, i will dance - marcos witt