
letra de pressure - yarden
[intro]
pressure dey my head
pressure dey my head
[chorus]
pressures in my head be like, crazy
love is crazy, crazy, crazy
oh, woah, woah, woah, babe, baby
it’s crazy, so crazy
[verse 1]
so many questions need answers
i still dey cry and see laughter
no go use your zanku spoil my samba
it is not the money that i’m after
sometimes i get low, sometimes i get high
na only me know wetin dey my mind (spiritual)
sometimes i dey cry, sometimes i dey smile
but wetin dey my mind n0body know
n0body know, oh
[chorus]
pressurеs in my head be like, crazy
lovе is crazy, crazy, crazy
oh, woah, woah, woah, babe, baby
it’s crazy, so crazy
[verse 2]
if i tell you things i did just to survive (to survive)
so many mistakes dey
i no wan make dem twice
and as the pressure heavy reach (heavy reach)
you still carry me for mind
and i no get time for any beef
me, i dey focus on my grind
so wetin you want again? (pressure)
my energy don dey drain (oh, pressure)
and nothing go fit to change
and e dey bother me (oh, pressure)
so wetin you want again? (pressure)
my energy don dey drain (oh, pressure)
only jah go fit to save
so no dey worry me (pressure)
so many questions need answers
i still dey cry and see laughter
no go use your zanku spoil my samba
it is not the money that i’m after
[chorus]
pressures in my head be like, crazy
love is crazy, crazy, crazy
oh, woah, woah, woah, babe, baby (mixed)
it’s crazy, so crazy
letras aleatórias
- letra de keep your love - adult karate
- letra de bittersweet - memories of tomorrow
- letra de runaway - jess ray
- letra de junior b all star - the 2 johnnies
- letra de not just anybody - buck slenderly
- letra de viva o milagre de deus - michelle nascimento
- letra de talk shit get hit - gawne
- letra de before your eyes - cyrenic
- letra de vibe - dayzu
- letra de love slayer (jump smokers remix) - joe jonas