
letra de pray - yajeec
yajeec
so many reasons man dey pray
man dey pray
baba god bless me everyday
bless me every time oh ooo
daily grinding searching for the pay
daily grinding searching for the pay
yea yea yeah
ooh oh ah ahhh
daily daily praying
daily praying
daily praying
na wetin i go chop shey na hin i dey find
na why i just won dey on my grind
make n0body tell otherwise
never listening to dem other lies
sacrifices put a man in crisis
any opportunity you gat utilize it
scrutinize it before life will minimize it
all the sacrifices put a man in crisеs
hold on never catch me sobbеr
that’s why i dey pray everyday on the sofa
shoulders getting lower
awon temi so wa
hmmm awon temi so wa
so many reasons man dey pray
man dey pray
baba god bless me everyday
bless me everytime oh ooo
daily grinding searching for the pay
daily grinding searching for the pay
yea yea ah
ooh ahh ah ahhh
daily daily praying
daily praying
ohh oh oooo
daily daily praying
daily praying
letras aleatórias
- letra de eastbound - masta ace
- letra de super happy sunshine fun club - milo
- letra de brooklyn girls freetyle (2011) - ibri
- letra de been ridin’ - maureen griffin
- letra de #gaaahdamn - forestpunk
- letra de rock mi - alpenrebellen
- letra de el sha'b lazim ytghayar - mc amin
- letra de don't care if you like this - slutty sonny
- letra de wig splash - wu-syndicate
- letra de aaj maine pi hai - fresco akash