
letra de replay - wyldo d’offizi
yo!
wyldo d’offizi
hook
anything you want i go buy (i go buy)
girl i no deh take u for a ride (for a ride)
only for your love i go die (i go die)
( minister of life and enjoyment )
verse 1
we got the place lock down
cos they know say we no deh tire ya
as a bahd sharp n-gga
mehn i no come to manya ya
you too fine, you too fine my baby
ur body na die ya ya
and as i deh here
the main tin na to wire ya
bridge
so come show me
come show me
i go do anytin u like
girl control me control me
if na only just for tonight
i no go worry about wetin your
friends dem tell me
this your love deh sweety me die ye
so i say….
chorus x2
when i see you
i no go use you play
i no say u remember
that’s why i put it on replay
hook x2
anything you want i go buy (i go buy)
girl i no deh take u for a ride (for a ride)
only for your love i go die (i go die)
we go be like bonnie and clyde
verse 2
my cherie yo iyo o oh
u sef go manya manya
if they try put asunder
hancha ga agba laga
oya wind it go low
ukwu gi amaka maka
nne softly softly
for my head na gbagam gbagam
hook 2
baby girl you deh wound them
girl i no go take you for a ride
baby girl you deh wound them
we go be like bonnie and clyde
baby girl you deh wound them
girl i no go take you for a ride
baby u deh wound dem
you too fine baby u deh blow my mind
chorus x2
when i see you
i no go use you play
i know say u remember
that’s why i put it on replay
hook
anything you want i go buy (i go buy)
girl i no deh take u for a ride (for a ride)
only for your love i go die (i go die)
we go be like bonnie and clyde
chorus x4
when i see you
i no go use you play
i no say u remember
that’s why i put it on replay
hook
anything you want i go buy (i go buy)
girl i no deh take u for a ride (for a ride)
only for your love i go die (i go die)
we go be like bonnie and clyde (bonnie/clyde)
[mix cl-ssics ]
letras aleatórias
- letra de vista - richy mitch & the coal miners
- letra de youth leagues - robert pollard
- letra de finesse me - neenyo elefonte
- letra de chemical veins - familypet
- letra de when tomorrow comes - brie larson
- letra de half-life - field mouse
- letra de star gazing - alec the god
- letra de workhorse - greyhaven
- letra de anything for you - jake zyrus
- letra de city nights - zachsunderworld