letra de plenty loving - wizkid
[verse 1]
same, and you know say big wiz i know, same
e don dey tey i wan tell you
many things wey dey my mind i wan tell you
bless the day that i find you
all the things wey dey my mind i wan show you
i’m on the road on a daily
na wetn me and you go chop i wan find you
’cause i go love you jęję
and i go give you make you sempe oh
hey, i go love you baby, sempe oh
i’m all loving all on your touch, i wan pępę oh
shebi’wo ni mo fę fę oh
man no go use your love no gree tętę oh
but you know sisi nęnę oh
say this kind of loving i wan jęnbę oh, jęję
[pre-chorus]
i go let your body know
baby let n0body know
i wan let your body know
carry go, carry go
i go let your body know
baby let n0body know
i wan let your body know
carry go, carry go
[chorus]
girl i go meet you for down down
dem dey call me mr lover
i go give you many loving
say i go k!ll you with this loving oh
girl i go meet you for down down
i go give you many loving
i go give you plenty loving
girl, i go k!ll you with this loving
[verse 2]
girl, n0body whine pass you
and the things you dey do with your waist
girl e pass me than you (yeah, yeah, yeah, yeah)
girl, you dey burn pass claro
and you type i never seen, my girl, no wayo
[pre-chorus]
i go let your body know
baby let n0body know
i wan let your body know
carry go, carry go
i go let your body know
baby let n0body know
i wan let your body know
carry go, carry go
[chorus]
girl, i go meet you for down down
dem dey call me mr lover
i go give you many loving
say i go k!ll you with this loving oh
girl, i go meet you for down down
i go give you many loving
i go give you plenty loving
girl, i go k!ll you with this loving oh
[outro]
mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, mogbe
whine your body, mogbe
mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, sho’gberi, mogbe
whine your body, mogbe
letras aleatórias
- letra de даня крашин (danya krashin) - lida & mzlff
- letra de the evershielding - estuary
- letra de bad dream - teo laza
- letra de how does it feel? - truuman
- letra de fall on me - dizzyeight
- letra de benicia - ben beal
- letra de мне тебя не хватает (i miss you) - hatemypain
- letra de why do you hate - oily bastard
- letra de faut pas douter - les ts
- letra de dinero - ymo g