letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de fotojenik - wizboyy

Loading...

[intro]
wizboyy on the track again
can you feel me? (chei)
let me hear you say

[refrain]
omo naija fotojenik eh
eh, you are fotojenik eh
african baby fotojenik eh
eh, you are fotojenik eh

[verse 1]
something dey scatter my brain
from the day when i see you (see you, baby)
i just dey wonder say
this your beauty dey gbu kanu mmadu eh
if i say make i begin to grade
one thousand percent i go give you (chei!)
omoge, wetin dey?
idikwa sweet, i no fit deny o (let’s go)
no dey waste your smile
bеcause if you use am well, you fit makе some money
i’ll go the extra mile
to make you my screensaver, you go be my honey
bukulu, bukulu, bukulu, baby
tene, tene
bukulu, bukulu, bukulu, baby (baby o)
chei, you too fine, yeah-eh
[pre-chorus]
baby i see something beautiful
make i snap you photo
make iyanke with your body o
i dey gbadun your pose
baby i see something beautiful
make i snap you photo
imagine the smile on your face o
ooh, oh

[chorus]
e dey fotojenik o, jenik o
jenik o, oh-eh
e dey fotojenik o, jenik o
jenik o, oh-eh
e dey fotojenik o, jenik o
jenik o, oh-eh
e dey fotojenik o, jenik o
jenik o, oh-eh

[verse 2]
and e dey fotojenik o
all the bobos dey want to dey arrange you
i waka from naija to jericho
i never see anything wey dey challenge you
i na-eme m obi tingele, tingele, tingele, baby
oh no
e dey make me dey want to dey, want to dey, want to dey love you
every day (chei, wizboyy!)
i just dey wonder dey wonder
e go eledumare pick you asunder
chai! you’re the one i’m feelin’
like a this, like a that, ye, eh
i activate my reminder
as i promised to buy you mary kay
chai! omoge make you
as i dey make you dey shine dey go
pretty baby
[pre-chorus]
baby i see something beautiful
make i snap you photo
make iyanke with your body o
i dey gbadun your pose
baby i see something beautiful
make i snap you photo
imagine the smile on your face o
ooh, oh

[chorus]
e dey fotojenik o, jenik o
jenik o, oh-eh
e dey fotojenik o, jenik o
jenik o, oh-eh
e dey fotojenik o, jenik o
jenik o, oh-eh
e dey fotojenik o, jenik o
jenik o, oh-eh

[bridge]
tell me, tell me
the secret of your beauty
jealousy, jealousy
[?] other girls ’cause you’re pretty
recha, recha
baby girl, make you recha, recha
i say make you recha, recha
recha, recha
’cause na your own o, eh
[refrain]
omo naija fotojenik eh
eh, you are fotojenik eh
african baby fotojenik eh
eh, you are fotojenik eh
black and white fotojenik eh
eh, you are fotojenik eh
african baby fotojenik eh
eh, you are fotojenik eh

[pre-chorus]
so i say
baby i see something beautiful
make i snap you photo
make iyanke with your body o
i dey gbadun your pose
baby i see something beautiful
make i snap you photo
imagine the smile on your face o
ooh, oh

[chorus]
e dey fotojenik o, jenik o
jenik o, oh-eh
e dey fotojenik o, jenik o
jenik o, oh-eh
e dey fotojenik o, jenik o
jenik o, oh-eh
e dey fotojenik o, jenik o
jenik o, oh-eh
e dey fotojenik o, jenik o
jenik o, oh-eh
e dey fotojenik o, jenik o
jenik o, oh-eh
e dey fotojenik o, jenik o
jenik o, oh-eh
e dey fotojenik o, jenik o
jenik o, oh-eh

[outro]
eh-ee
you are fotojenik eh
ooh-ooh
you dey sweet my body
my body, eh
na wizboyy dey yarn this one, eh
imara mma, eh
baby girl, baby girl

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...