
letra de isabella - wisekid
intro
wisekid le le yi o
oh no no yea no
verse 1
girl i no go use you play rara yea yea
i go love you everyday
i’ll tell dey world say
na you i want oh
see other guys dem dey use you play
i no go use you no at all yea
chorus
so make you give me your love oh
isabella oh
i no go use you play oh no
so make you show your love oh
isabella oh
i no go use you play oh no yeah
verse 2
see only you be my number one
other girls na contraband
girl i go love you till i die
oh baby shey na me you want oh
so make you give me love yeah
show me love yeah
give me love oh no yeah
chorus
i go use you play oh no yeah
isabella oh
so make you give me your love oh yeah
isabella oh
i go use you play oh no yeah
verse 3
and i go dey by your side oh
i no go leave you go
make we go dey place
make we go jaye
see only you be my number one
other girls na contraband
girl i go love you till i die
oh baby shey na me you want oh
so make you give me love yeah
show me love yeah
give me love oh no yeah
hook
baby you dey ginger me
baby you dey burst my brain oh
give me that thing wey dey
sweet my soul
make you stay with me
let me give you love oh
let me show you love oh
you dey ginger me
give me that thing wey dey
sweet my soul oh no yeah
come give me that thing
give me that thing wey dey
sweet my soul
baby come give me that thing
give me that thing wey dey
sweet my soul oh no
letras aleatórias
- letra de el mismo faro - dtoke
- letra de aloha louie - michelle phillips
- letra de raging red - dear leader
- letra de objective - the planet smashers
- letra de ready for war - alex jones (rap)
- letra de crash (storia di un inventore) - morgan
- letra de i love discomfort... - fats'e
- letra de paralyzed - yours truly
- letra de я — змея (the snake) - аквариум (aquarium)
- letra de crossfire - sink the ship