letra de light up my world - winnaj
[verse 1]
only your love i can see
only your love i can feel
anytime wey you dey close to me
there’s a feeling wey me get
wey me never see (ahh)
you taking over me
make my head swell like e be garri
cos anytime wey you dey close to me
there’s feeling wey me get
wey me never see
[pre-chorus]
tell me watin i go do
anything i’ll do for you
for your love
i fit to do am times two
i fit to do am timеs two
tell me watin i go do
anything i’ll do for you
for your love
i fit to do am timеs two
i fit to do am times two
[chorus]
i know that
you light up my world
baby girl i know that
you light up my world
i know that
you light up my world
baby girl i know that
you light up my world
[verse 2]
say everyday day day
na your love i dey want
i no dey play
i no go leave you comot
east north to west
i dey search for your love
i dey knock for your door
come gimme your love eh
only your love i can see
you fine like toni-ann singh
darling
i no go do you corny
i no go do you corny
[pre-chorus]
tell me watin i go do
anything i’ll do for you
for your love
i fit to do am times two
i fit to do am times two
tell me watin i go do
anything i’ll do for you
for your love
i fit to do am times two
i fit to do am times two
[chorus]
i know that
you light up my world
baby girl i know that
you light up my world
i know that
you light up my world
baby girl i know that
you light up my world
[outro]
anytime wey you dey close to me
there’s a feeling wey me get
wey me never see
only your love i can see
anytime wey you dey close to me
there’s a feeling wey me get
wey me never see
letras aleatórias
- letra de fractured - keith wallen
- letra de the room - voidhood (aus)
- letra de képtelen - szakács gergő
- letra de raf - eddison
- letra de break my heart - major neptune
- letra de medic - van buren records
- letra de easy come easy go - imagine dragons
- letra de bis dann - canto
- letra de something i need - lucina
- letra de bendecido - yindo