letra de fuck mtvbase (malafaka) - wanlov
[verse 1: wanlov]
africa rappers
f-ck you i dey greet
so you guys no dey shy wen you dey waste good hip-hop beat?
wey kind hunger dey make you rap just anything to eat?
shawarma n-gg-s chale this no be gmo beef
you dey photocopy akata but no know malcom x
you cheap p-ss anybody e feature d-black, castro sef
learn somthing and share info ah
you dey there dey boogie
i hock a lugie and spit it at your jungle mowgli woogli
…second hand slaves
but you dey talk say i dey craze
yet none of you ever fit look ma face and hold ma gaze
see some stupid list dey go release
pure disrespect
giants of gh rap dey
you go mention some insect
[hook]
f-ck mtvbase
you n-gg-s dey craze
how dare you list d-black
when crazy n-gg-s dey
medikal dey
joey b dey
m3nsa dey
yaa pono dey
[refrain]
malafaka ?x
jay so dey
dex kwesi dey
macho rapper dey
illa shaz dey
akan dey
eno dey
jada sparkles dey
sister deby sef dey
malafaka ?x
f-ck mtvbase
you n-gg-s dey craze
how dare you list d-black
when crazy n-gg-s dey
cris waddle dey
c-real dey
shocky dey
kinaata dey
malafaka…
letras aleatórias
- letra de she knows - trinidad cardona
- letra de keep on truckin' - john hartford
- letra de holiday - emma heesters
- letra de ağlar yenə də (duet versiya) - xatirə islam
- letra de не новости(not news) - текстроверт (textrovert)
- letra de демоны из кожи (demons of my skin) - killah
- letra de sa ta na ma - mirabai ceiba
- letra de everything's better - lola kite
- letra de downs and ups - sydney zarlengo
- letra de chase - benny mayne