letra de feeling good - waje
master, master
i dey think (i dey think)
i dey reason you
na the look for your eyes
wey dey make me shiver
na lie dem dey lie if dem say i am not for you
i’m feeling you
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
i don’t mind, i don ready oh
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
ahhh ahhh ahh
i’m feeling good
ahh ahhh ahh
i’m feeling good
good, good, good, good, good
oh my baby dribble pass jay-jay okocha
we spending money, living la vida loca
k!lly k!lling me softly
from the night to the morning
everyday we dey jolly
ajeb-tter loving
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
i don’t mind, i don ready oh
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
i don’t mind, i don ready oh
ahhh ahhh ahh
i’m feeling good
ahh ahhh ahh
i’m feeling good
good, good, good, good, good
letras aleatórias
- letra de trend - sidhu moosewala
- letra de the intoxication (in my head) - our king naje
- letra de 繋がってる電話の感覚で(tsunagatteru denwa no kankaku de) - yuukinosight
- letra de gwendolynn's apprehension - mick jenkins
- letra de school's out - rell jerv
- letra de büyü de büyü - ahmet kaya & selda bağcan
- letra de bakugo! - kamil o
- letra de proud a mi bleaching - lisa hyper
- letra de pour les cons - dorian (fr)
- letra de ten typ tak ma - kazet