
letra de ctrl z - w1nda
so many lessons not 1,2
so many tears e don do
so many things wey dem don do
and me i can’t undo it
i won’t lie
there was n0body n0body to give me shoulder to cry
but i no fit ctrl z am
many things wey i wan do
many things wey i don do
i dey feel like to undo
but i no fit ctrl z
so many mistakes
but i go hard go hard go hard
imagine all the stakes
i just get sad when i look back
and so many times i lost my guys
and they’re my real guys
but i no fit ctrl z am
i no fit crtlz am
i no fit crtlz am
i no fit crtlz am (control)
i no fit crtlz am
i no fit crtlz am
i no fit crtlz am
i no fit crtlz am (control)
i no fit crtlz am
so many things wey my eyes don see
disappointed by idols see
so many things wey my back don see
they wan chop me like shark pon sea
ai, but it’s a lie
oluwa dey bless me and e dey keep
e dey keep me alive
dem no go fit to take my life
i’m done with regretting gretting
i’m done with the vexing vexing
counting my blessings blessings
learning my lesson lesson
i’m done with regretting gretting
i’m done with the vexing vexing
counting my blessings blessings
learning my lesson lesson
i no fit crtlz am
i no fit crtlz am
i no fit crtlz am (control)
i no fit crtlz am
i no fit crtlz am
i no fit crtlz am
i no fit crtlz am (control)
i no fit crtlz am
i no fit ctrl z
i no fit ctrl z
i no fit ctrl z
letras aleatórias
- letra de life - khaya doomaku
- letra de bambús - young zukaa
- letra de 我就是愛你不害怕 (love without fear) - 鄭秀文 (sammi cheng)
- letra de left with a smile - rob steven
- letra de hello (demo version) - babes in toyland
- letra de asylum town - sad lovers and giants
- letra de runes - lucio bukowski
- letra de storie dettagliate - baggy saint g
- letra de morena - nattan
- letra de victims - cjunior