letra de kolo (kolomental ii) - victony
[intro]
ayy-ayy-hun
bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?

[chorus]
kolo, kolo, kolo
who open my kolo?
na where i hide my kolo
na there i keep my kolomental
kolo, kolo, kolo, kolo
abi you dey on colos?
wey you open my kolo?
for where i keep my kolomental
[post-chorus]
eh-yeah-yeah-eh
for where i keep my kolo
na who open my kolo?
na there i keep my kolomental
yeah-yeah-eh
for where i keep my kolo
na who open my kolo?
na there i keep my kolomental
[verse]
ring, ring
see wahala dey call like, “ring, ring”
jobless people dey find wetin do
ogbeni, get the f-ck out my linkedin
which agbero, which conductor?
wey go make me to press my pim-pim?
normally me i no dey quick vex till you poto-poto my business (ayy, ayy, ayy ah)
ring, ring
see wahala dey call like, “ring, ring”
jobless people dey find wetin do
ogbeni, get the f-ck out my linkedin
which agbero, which conductor?
wey go make me to press my pim-pim?
normally me i no dey quick vex till you poto-poto my business
oh, yeah oh
[chorus]
kolo, kolo, kolo
who open my kolo?
na where i hide my kolo
na there i keep my kolomental
kolo, kolo, kolo, kolo
abi you dey on colos?
wey you open my kolo?
for where i keep my kolomental
[outro]
bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?
bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?
bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?
bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?
letras aleatórias
- letra de tiktok - daq
- letra de glass of god - hopheadkid and pyndamic
- letra de morgue x wondereli - whycantwebefriends (snippet) - wondereli & morgue
- letra de dumb - flight (rap)
- letra de 재떨이 (ashtray) (single) - zene the zilla
- letra de reach (eiffel 65 edit) - s club 7
- letra de the cook up - russell
- letra de blackbird - ellem
- letra de come down - crave moore
- letra de kommando - small q