
letra de those days - usherdee
(intro)
??
(verse 1)
we be coming from a long way
i be missing all the days when me and my guys no get worry
now i’m feeling like i lost way
i dey do jeje dey listen to whatever god say
gat me feeling like i’m god saint
i be one-man mopol only me carry my luggage
i no dey pass my boundary
i dey pray to god make dem no put me for bondage
but i miss those days walahi
those days wey i no dey see bad mind
now i’m feeling like i’m dying
many pains inside me
miss those days walahi
those days wey i dey still feel alive
now i’m feeling like i’m dying
many pains inside me
(chorus)
take me back to those days wey i feel no pain
(take me back take me back take me back take me back)
take me back to those days wey i feel no pain
take me back take me back
take me back take me back
take me back take me back
(verse 2)
see suddenly
all the bad minds dem ah disturbing me
copy me but me i dey stay godly
godly, i dey do my thing humbly
yeah yeah
see me i just believe
i dey penetrate like it’s surgery
all the fine girls dem ah loving me
hug me but i don’t trust anybody
(chorus)
take me back to those days wey i feel no pain
(take me back take me back)
take me back to those days wey i feel no pain
(outro)
take me back take me back
take me back take me back
take me back take me back
take me back take me back
take me back take me back
take me back take me back
take me back take me back
take me back take me
letras aleatórias
- letra de stuchi - martha logue
- letra de shir komonisti aliz - שיר קומוניסטי עליז - piposh - פיפוש
- letra de diginerate - fekwie
- letra de legata ad uno scoglio - lelio luttazzi
- letra de навечно (forever) - idris & leos
- letra de broke - garvan lambert
- letra de use me lord (live) - vous worship & ryan horton
- letra de willow - softheart
- letra de screaming is hurting my throat - rows of ashes of roses
- letra de get to fly - morgin madison, ash nova & hilyte