
letra de bullet - twh9lez
you know i’m the nephilim
i don drink 2 more cans of this black bullet
and i still never jonze crusie never show for my eyes oh
cause the thing wey dey my mind k!ll me pass gun bullet
and i still never jonze cruise nevr show for my eyes oh
(chorus)
i no go lie i sabi say i see the signs but i comot eye cause you lie
andd i think say you go change with time
baby why you do me like that?
tell me why you leave me all stranded
tell me why i shouldn’t pull the trigger 10 shots to your head
and your friends wouldn’t believe me when i call them
you don dey give them gist wey no pure baby you are just like them
(verse)
kele why?
why you do me dirty every time i choose to wear white?
tell me why i no know weytin make me think say you go even be wife
be my wife yeah you cut me open without knife
yeah i thought you staying in my life
but my friends always want to tell me otherwise
they say the kele no wan be your kele werey o fe gbe e sare
towo ba pari o ma fi e le lo so do wale
aiimoye alaye to ti gbe jaiye se iwo ro pe shade ma wa fe tele e dele ni?
(chorus)
i no go lie i sabi say i see the signs but i comot eye cause you lie
andd i think say you go change with time
baby why you do me like that?
tell me why you leave me all stranded
tell me why i shouldn’t pull the trigger 10 shots to your head
and your friends wouldn’t believe me when i call them
you don dey give them gist wey no pure baby you are just like them
letras aleatórias
- letra de i sold the harley for a ducati - corpse kid
- letra de barriers of love - b3ric
- letra de the witch - syk
- letra de getting in a treetop - gustafer yellowgold
- letra de quando te vi, algo mudou em mim - walber da silva
- letra de pasta sauce - nejma nefertiti
- letra de a picture of misery - cardiacs
- letra de refugee - deaf school
- letra de fastidio - yung florence
- letra de красиво закончить (nice finish) - fem.love