letra de 365 days - trubld mind
verse 1:
365 days i’m sober
i no even bother dey hide am
the pics wey u see
video you see
everything na throwback
this thing b like ojoro
borrow pose dey make me dey go show
d way i dey sing
d way i dey dance
my faith go choke u
two billion dollar
e no small
pull up in that convoy
u no small
doing on doing
d way u do it
my god say u no small
chorus:
u put me back on tracker
i only call u my father
u gat my back here forever
everything they say say i no bother x2
verse 2:
up in the morning
as i put on my shoes
and hit d road choke
blessings upon blessings
everybody saying
dem no know me again o
it’s a diffеrent story now
i don dey count my blessings now
i no likе worry myself again
for somethings wey dey put my mind down
chorus
letras aleatórias
- letra de cristal quebrado - memorial (br)
- letra de aura - set (us)
- letra de fts - k2
- letra de la obra de eros - kraden
- letra de co oni wiedzą? (music 2018) - kidraman
- letra de baião de um - grenat
- letra de all of me - james kraus
- letra de likely to use something - the belle brigade
- letra de boleto dorado - flu os
- letra de come back - heidi musum