letra de no stress (feat. otega) - toxynn
iyonu oluwa ni mofin gara
mi o lowo i aint gat no paper
ibaje eniyan ma bawon wa
gucci pon my head on me later
if i get money i go do for you
if i get money i go try give you
if i get money i go do for you
if i get money i go try give you
oooooh oooh ooh oh ah
no dey stress me
oro owo lo oun bami ego
no dey stress me
oro owo lo oun bami ego
no dey stress me
oro owo lo oun bami ego
omo no dey stress me
iyanu oluwan ni mofin gara
i know say people plenty wey go trip if dem sabi ask me i dey run am
emi oro owo nikan
oro owonikan lobami
a o mo eni to yin ibon lojo na
a o mo eni to yin ibon ni junction yehn
another shot fired another man down
me i get my life me i never back out
omo if i get i go give you
me i no dey like make i no get
if money dey no issue
wetin money no fit solve i no know yet
so many times i go dey my last kobo and i no disturb n0body
so many times wey you get your problem no disturb my body
no dey stress me
oro owo lo oun bami ego
no dey stress me
oro owo lo oun bami ego
no dey stress me
oro owo lo oun bami ego
omo no dey stress me
oro owo lo oun bami
na only money talk fit to cool me down
you say you no know me you go know me now
cus you gat six figures see your bank account
na when my time come you no fit shut me down
oro owo lo oun ba mi ooo
letras aleatórias
- letra de аполлинария (apollinaria) - 3.56 am
- letra de pretty polly (1963 recording) - dock boggs
- letra de ¿cómo estas tú? - liberación & kris melody
- letra de the outlier - dj jeff duran
- letra de πως σε μισώ (pos se miso) - pix lax
- letra de ausência - s.a.i.d music (bra)
- letra de muñeca - cherry chola
- letra de мечта (mechta) - 105 mile
- letra de burning heart - dragonforce
- letra de runaway! - jlm