letra de alhamdulillah - tml vibez
intro
(yo dips)
verse
blow me trees hundred
or them go like am, àbí ki lo fẹ ẹ? hmm
ahh, kara bounce, rọra shake your baka
i fit to dey run your baka
ajé, you go like am walahi, wahala-ha-ha
chorus
no shaking, no panic
baba blessings all over me
wọn le, them no ba ní
tell them, “the love and the grace is so valid”
ológo forever, when them dey sleep we dey grind we′re still farming
i tell god, “jọwọ, bami
run am for me, no forget my padi”
oh-ah-ah
chorus
i don try, walahi, hmm
i just wanna make some funds
i no want wahala, ah
loader tó bá loyal, no kasala, hmm-hmm
i dey go up-up way, alhamdulilah for life
alhamdulilah for life
verse
father, your monеy, your blessings, your problem
gbogbo ẹ lọ wà, astagfar-r-r-r
haa, on my right side, on my lеft side
wọn gb’ọmọ mẹfà, hmm
mo lẹlẹdàá, mi o ja, ah, mi fọ, never
pre-chorus
no shaking, no panic
baba blessings all over me
wọn le, them no ba ní
tell them, “the love and the grace is so valid”
ológo forever, when them dey sleep, we dey grind, we′re still farming
i tell god, “jọwọ, bami
run am for me, no forget my padi”
oh-ah-ah
chorus
i don try walahi, hmm
i just wanna make some funds
i no want wahala, ah
loader tó bá loyal, no kasala, hmm-hmm
i dey go up-up way
alhamdulilah for life, alhamdulilah for life
outro
i don try, wala-ha-ha
i just wan’ make some funds
i no want wahala, hmm
loader tó bá loyal, no kasala
haa-haa, alhamdulilah for life (yo dips), alhamdulilah
letras aleatórias
- letra de 是你 - tfboys
- letra de wake up - p.a.t. junior
- letra de i never want you back - joe grayston
- letra de devvon terrell - bodies 7 r&b classics at once - devvon terrell
- letra de loot - crimson
- letra de a new name to go by - deportees
- letra de hold on - møme, dylan wright & jérémy souillart
- letra de i confess - ftisland
- letra de ep version - alberta cross
- letra de jag utan dig - håkan hellström