letra de koroba - tiwa savage
(verse 1)
i no come this life to suffer
if i follow politician
you go hear am for paper
them go call am prostitution
who no like enjoyment?
if money dey for pocket
shebi na national budget o?
we go blow am like trumpet
(chorus)
koroba koroba koroba koroba
koro, oya carry am
koroba koro kuru koroba koroba
koro, oya carry am
koroba koroba koroba koroba
koro, oya carry am
koro kuru koroba koroba koroba
oya everybody carry your something
(versr 2)
he say darling i’m watching you
small thing you turn mugu
you come dey shout ole
the money you no work for
bad commando
you carry overload
yawa dey, igboro
sho wole, ko wole
(chorus)
koroba koroba koroba koroba
koro, oya carry am
koroba koro kuru koroba koroba
koro, oya carry am
koroba koroba koroba koroba
koro, oya carry am
koro kuru koroba koroba
koroba, oya everybody carry your something
(verse 3)
i don’t mean to bother you, at all
monkey dey worki bamboo dey chop
kila me ti, tell me say you talk and do oga
tell me wetin you fi do
i no mean to bother you, at all
monkey dey worki bamboo dey chop
kila me ti, tell me say you talk and do oga
tell me wetin you fi do
(chorus)
koroba koroba koroba koroba
koro, oya carry am
koroba koro kuru koroba koroba
koro, oya carry am
koroba koroba koroba koroba
koro, oya carry am
koro kuru koroba koroba
koroba, oya everybody carry your something
letras aleatórias
- letra de достаток (sufficiency) - keed shyne
- letra de bombastic - sepehr khalse
- letra de до-ре-ми (do-re-mi) - wokkhelly
- letra de тай (tay) - niletto & souloud
- letra de runner up - juhp
- letra de no more - dub fx
- letra de dunkin & credentials - perry maysun & young wabo
- letra de backrooms fandom wiki is a beautiful website - spurropulsator
- letra de odin (10) - filoj
- letra de make the hood healthy again - bryce the third