
letra de dey your dey - timaya
bad man
hey-yo badman
yeah
leggo
say what’s on my mind
me i gat no time, n0body can stop wetin god design
me i’m not a pastor me i love them umu nwayin
the boy no dey entitled, if you treat me right is fine (right)
whine for me, s-xy girl dem whine for me (yeah)
right now me no got the time to keep no dirty company
only positivity, no bad energy
i live my life the way i want, i owe no one apology
eh
rain, rain, go away
come back and fall another day
me and all my fellas and my people want to play
n0body really carе what a hater gotta say
rain, rain, go away
come back and fall another day
‘causе me and all my fellas and my people want to play (eh)
n0body really care what a hater gotta say
e yeah, yeah
i say dey your dey
make i dey my dey
dey your dey o (e yeah, yeah, yeah)
n0body worry n0body (e yeah, yeah)
kpekele kpekem
dey your dey (my brother dey your dey)
make i dey my dey (make i dey my dey)
dey your dey o (e yeah, yeah, yeah)
n0body worry n0body, eh
ma’!
master!
rain, rain, go away
come back and fall another day
me and all my fellas and my people wanna play
n0body really care what a hater gotta say
rain, rain, go away
come back and fall another day
’cause me and all fellas and my people want to play
n0body really care what a hater gotta say
(e yeah, yeah)
i say dey your dey (e yeah, yeah, yeah)
make i dey my dey (e yeah, yeah)
dey your dey o (e yeah, yeah, yeah)
n0body worry n0body (e yeah, yeah)
kpekele kpekem
dey your dey (my brother dey your dey)
make i dey my dey
i say make i dey my dey
dey your dey o (e yeah, yeah, yeah)
n0body worry n0body
abobi
letras aleatórias
- letra de faces of the dollar - gensu dean
- letra de amplifier - cousin chief
- letra de she said - mistah f.a.b.
- letra de jelly love - tvxq
- letra de without tears - suns19n
- letra de психоделик (psychedelic) - estro (russia)
- letra de rearrange my face - grace slick
- letra de el tren - luis fonsi
- letra de не звони (don't call) - triplprincesss
- letra de you - 8father & zarose