
letra de face2face - thevo
verse 1
if you don’t stop the deal goes
if you don’t block the loopholes
make you no dey hide come dey look peepholes
i know you understand i dey serve my people
these na wetin we see oh
na whom seek, naim dem go give oh! daily bread shei e big pass rice and beans oh
i dey score big goals no be monkey post
see all dem boys dem be w-nkere
as dem dey look i dey move with their 2 kele
na me dey bring in the bag with the big ebe
d kind of bag wen dey gbe gbe gbe
see my girls dem dey love the way
i no dey rush, but of course, i dey hear your pain
if you believe in yourself, you no go share your plate
cos na only shine na dem go shine your plate
you must to shine your face!
chorus
dem go estimate you
face to face you
try to break you
keep coming harder
you dey for grace
keep coming harder
verse 2
money is oozing
we freaking, smoking boozing!
the way that we do this, effortless
you go think say na movie
coming from the don dada you know the way
i dey vibe i dey go harder we no dey play
my guy no dey form gra-gra e no dey pay
instead make we vibe post for instagram
eledumare! is seeing you and he’s seeing me
you sef wei don carry, this is good and
i know you over feeling it! feeling it!
eledumare is seeing you and he’s seeing me
you wei don hustle wei don tarry
e don reach your turn make you feel the groove
chorus
dem go estimate you
face to face you
try to break you
keep coming harder
you dey for grace
keep coming harder
letras aleatórias
- letra de brilho diferente - caos coletivo
- letra de sad in heaven - sugar world
- letra de whispers - sink with me
- letra de nein - afrob (deu)
- letra de hacertelo - c-kan
- letra de when you go - lil choppa
- letra de retarded niggas rappin - alrapstv
- letra de 30 wit da 30 - ys
- letra de ładna piosenka - lein
- letra de ascunde-mă de ploaie - nicola