letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de dumebi - the kings’ crew (tkc)

Loading...

intro
oh dumebi
only jah only jah, only only jah na you gbami
only jah, only jah, only only jah

verse 1: clericus
tell me am i nuts am i crazy, i can’t believe it
my faith in you is one to infinity
no dey see you physically but i’m feeling it i know you dey
ago follow
make dem say i kolo
wetin oluwa do for me n0body fit do so
sugar for my koko
no dey leave me solo
anytime i call your name na you dey pull up
i think about the way you dey for me
na you dey shower plenty grace on me
i reason am i start to go crazy
only thing i can say is
dumebi
and see the blessing wey you rain on me
and testimonies just dey follow me
i think about it edey manya mе
even enemiеs tell me say
dumebi
chorus
(you) give me love, give it proper
dumebi
in your arms i be safer
dumebi
ebi you make i prosper
dumebi
when everybody dey j-pa (leave)
dumebi
(you) give me love, give it proper
dumebi
in your arms i be safer
dumebi
ebi you make i prosper
dumebi
when everybody dey j-pa (leave)
dumebi
totally, totally, totally you dey for me
dumebi
globally, globally, globally i go take you
dumebi
totally, totally, totally you dey for me
dumebi
globally, globally, globally i go take you
dumebi
verse 2: chara

daddy you’re my ololo
you and me h0m-logo
na wetin you show me from genesis to deuterono
na you dey take my sorrow go
you never make i borrow (no)
your love i go carry from ikorodu go morocco
cuz me wey i be jim-jim
back inna me sin thing
shey na me you gimme sugar love, agetti symptoms
i see you in my dream dream
everytime i’m thinking

and that’s why the only thing thing i can say is

mmmmm

cuz you put in me in your location
soft life on rotation
when i drop, olla dem teshie
tell a badman satan not today

mmmmm

cuz you put me in your location
soft life on a rotation
dem dey ask why i no dey gbee shi
and the only thing i can say is

chorus:
(you) give me love, give it proper
dumebi
in your arms i be safer
dumebi
ebi you make i prosper
dumebi
when everybody dey j-pa (leave)
dumebi
(you) give me love, give it proper
dumebi
in your arms i be safer
dumebi
ebi you make i prosper
dumebi
when everybody dey j-pa (leave)
dumebi
totally, totally, totally you dey for me
dumebi
globally, globally, globally i go take you
dumebi
totally, totally, totally you dey for me
dumebi
globally, globally, globally i go take you
dumebi

verse 3: kray

(uh, dumebi)
and when i thought i saw the light and saw the cameras
i never really thought that it was gon be you and me
but i keep hearing from the people if we wanted to be equals
i should never be as sober
become a casanova
i was banking on em, now i’m living as a loner
but your story hit me, understood as i grew older
now i know that i’m your icon abba father i’m your folder
(yeah)

been with me night and day
give me your love now i want jaiye
my heart don drop as you call my name
now adey smile like i don dey craze

been with me night and day
give me your love now i want jaiye
and i’m singing oh na na
you’re my way maker
and i can’t this love without singing dumebi

chorus:
(you) give me love, give it proper
dumebi
in your arms i be safer
dumebi
ebi you make i prosper
dumebi
when everybody dey j-pa (leave)
dumebi
(you) give me love, give it proper
dumebi
in your arms i be safer
dumebi
ebi you make i prosper
dumebi
when everybody dey j-pa (leave)
dumebi
totally, totally, totally you dey for me
dumebi
globally, globally, globally i go take you
dumebi
totally, totally, totally you dey for me
dumebi
globally, globally, globally i go take you
dumebi

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...