
letra de all in all - the kings’ crew (tkc)
intro
tell me what i do
what i do?
tell me what i do to deserve this, eh
verse 1: clericus
gbedu dey enter body o
shey na you dey play drum for me o
gimme love i never think i’m getting any used to it
shey na you dey change my story
see i come dey reason every single testimony, what i do?
way you shower blessing, what i do?
i’m so crazy bout your loving and they be like what a fool
dem no get, get, gеt
pre-chorus
your love don catch me na for handcuff
sweetе like sugarcane got me on lock
you got me addicted, me i can’t stop
you got me addicted, me i can’t stop
see your love don catch me see my hands up
sweete like sugarcane got me on lock
you got me addicted, me i can’t stop
you got me addicted, me i can’t stop
chorus
tell me say o aa
you be my all all in all
you be my all all in all
you be my all all in all
what would i do without you lord
you be my all all in all
you be my all all in all
you be my all all in all
verse 2: chara
onise iyanu, never make i damu
na the way you scatter my defence be like kanu
olorun kodahun, when i dey go down
that be why i fit tell poverty sey koshi danu
i’m flying, like eagle
i need you, i give you, my little, now triple, so i give you praise
na you dey help blind people, now see you, nine cripple, find feet oo, dumb people articulate
sey your love don catch me na for handcuff
sweet like sugarcane, got me on lock
you got me addicted. me i can’t stop
you got me addicted, me i can’t stop
your love don catch me, see my hands up
sweet like sugarcane, got me on lock
you got me addicted. me i can’t stop
you got me addicted, me i can’t stop
help me say…
chorus
tell me say o aa
you be my all all in all
you be my all all in all
you be my all all in all
what would i do without you lord
you be my all all in all
you be my all all in all
you be my all all in all
letras aleatórias
- letra de mitsubishi sony (magazine version) - frank ocean
- letra de stinktown mother - rbf
- letra de ma sciushhh - skioffi
- letra de feeling - fetty wap
- letra de moja maca voli krastavaca - bosanski tornado
- letra de s.o.s. (some other shit) - edotnigma
- letra de old young - riz la vie
- letra de dias agitados - raz smf
- letra de 10 shots - #hype (dk)
- letra de the richest fool alive - patty loveless