letra de hope - temi$ollar
(intro)
clear road oo
who dey bomb na temidollar
u get mind put hope for ur best friend
u no gree get mind put hope for ur boy friend
hafa that ur banny wey dey disturb me she tell me sey make i greee send that money since that dey me wey go lounge
me no get mind put hope for person
my mama
my sister
even my popsi they no gree get mind put hope for person
hafa that ur manchi wey cash out one btc
she tell me sey she dey use iphone 16
that my client wey dey use oraimo cord
only to lounge i for no bomb
na only on god i for do work
hope hope,hope na hope (x4)
process by process me wey no get sense i still dey motivate with that client
aje david and goliath
only on god i for lounge with that my manchi ps2 box
all my efforts 3 to 4 month i for go lounge
bro u f-ck up, u still dey talk
who dey ur front na only my boss
hope
hope hope na hope (x3)
clear road (oo)
temi$ollar
letras aleatórias
- letra de teleporting, pt. ii - oscar iv
- letra de estoy mal - magoner
- letra de epiphany - assemblage 23
- letra de don't - freshskinianboy
- letra de back n forth - shipley
- letra de afraid - james hype
- letra de do ciebie mówię - pepsi taste the beat
- letra de man of doom - matt berry
- letra de follow your nightmares - keep flying
- letra de o holy night - fred waring and the pennsylvanians