
letra de osadebe 1 - temala
[intro]
[hook]
in this life we live
we face a lot of struggles
we just try our best to be better
gangsta mala, mala kuti
[verse 1]
i been dey for ikeja
everywhere kolo m bia
e dey do me totoripopo
i see my kolo ja
they see my eyes, i feel like the gutter (poto poto)
everywhere kayamata
be like nza za (nza za nza)
[chorus]
oliver de coque (coque)
osadebe 1 (1)
perish number 2 (perish am)
mala kuti 1 (mala)
kilimanjaro (jaro)
4-2-4 we go (go)
i comot for jologba
i see ass, i run (see bunda)
[post-chorus]
d’ aminohs (d’ aminohs)
d’ aminohs (d’ aminohs)
d’ aminohs (d’ aminohs)
d’ aminohs (d’ aminohs)
[verse 2]
down for ìsàlẹ̀ èkó (eko)
me and my guys dey kpo (where spark?)
me no send kolo (rubbish)
heavy in that hole (smash am)
bad boy from èkó(i hate you)
me no wan chill o (no chill)
i say make i mol (cana)
millions don dey go (whistle)
every blessed day (day by day)
me dey find owo (ego)
me no come to play (no play)
industry ogo (mala)
mala kuti 1 (mala)
mala kuti 1 (mala)
mala kuti 1 (mala)
mala kuti 1 (go)
[chorus]
oliver de coque (coque)
osadebe 1 (1)
perish number 2 (perish am)
mala kuti 1 (mala)
kilimanjaro (jaro)
4-2-4 we go (go)
i comot for jologba
i see ass, i run (see bunda)
[post-chorus]
d’ aminohs (d’ aminohs)
d’ aminohs (d’ aminohs)
d’ aminohs (d’ aminohs)
d’ aminohs (d’ aminohs)
[hook]
atilogwu (atilogwu)
highlife (highlife)
mala kuti 1 (mala)
nine lives (nine lives)
fall again (fall again)
rise again (rise again)
fall again (fall again)
rise again (rise again)
my mama tell me say i like highlife (highlife)
reason i dey work for that kind life (kind life)
fall again (fall again)
rise again (rise again)
fall again (fall again)
rise again (rise again)
[outro]
ballon d’ mala
letras aleatórias
- letra de bts - fake love (teflon sega cover) 방탄소년단 [english] - teflon sega
- letra de coastin' - theo (british)
- letra de wrong was the girl - the szuters
- letra de parte de mim - pedro gonçalves
- letra de sorry but i had to... - tory lanez
- letra de love - lil liah
- letra de start - savch
- letra de better days - vuccini
- letra de elles zēns - new wavy
- letra de don't stop (2008) - vybz kartel