letra de you snooze, you loose! - teejay’s wrld
i wonder why innocent no dey enjoy
but, in any situation try dey thank god
the level i’m na only god knows how i take reach there
ehi tiri nnkan nkan, u sha witness my glory this year
poverty na b-st-rd, 24/7 i dey manya
i only look up to god! ‘cause everybody is a betrayal
majeki wan tan eh, woooo, suffer go far
no go try wetin dem do, kosi ere ninu ifaa
u get hope so far say u still dey breath
holy ghost fire the devil wey dey behind my needs
mon gba adura, na everyday i dey go down on my knees
god i be sinner, yeah i know say i dеy sin
(ahh), this life no easy
but we just havе to dey take am easy
pass ewe yen joor jen fii reason
idan mii ogbodo waa emotional, tori kosi oju anu loju titi
you snooze, you loose
brother man please no go panic
you have to do
what necessary to get this money
you snooze, you loose
brother man please no go panic
you have to do ooooo
what necessary to get this money
letras aleatórias
- letra de look who's crying now - regina
- letra de hör auf deinen bauch (akustisch) - sarah connor
- letra de low - jr jr
- letra de companion - misty edwards
- letra de va - charles aznavour
- letra de 1985 - reboyy squad
- letra de ragazzi spenti - lanciafl1
- letra de no quiero olvidar - alonso del río
- letra de you're a star - rhea raj
- letra de bem firme - blaya