letra de mtcheew - teejay’s wrld
bhad mharn tinz
(ahh) alaakori woo aran kan mhii
toba lee help mii, joor maa stress mhii
mio fejoo, abeg maa dull mhii
u go pay toba try ati check mhiii
already balanced, oti mekutee
what thee f-ck, bruh, waa kilon fii mii pee
iduunu nii tii omo ope baa gbowo yahuuzee
tio basowo timberland, ama fii itiju raa akube
no be today na every day we dey pray
different ways na hin man dey take feel pain
we wan get money but who knows the fixed date
na who follow poverty fight go fit relate
grind, omo ope, grind, grind, grind
na who get money dem go praise if u dey kind
i’m a mess, i no well, i no fine
don’t scope me it don tay wey me don wisе
i look up to god on my knees i dey cry
he smile at mе, he said umar my guy
god otin pee juu, why u dey do me like that
let dem know say after teejay no other vibe
letras aleatórias
- letra de εξάρτηση στα flows - paifan
- letra de i'll drink to that - madeline merlo
- letra de tu sais - dirtyiceboyz
- letra de no estamos dormidos - angel van cox
- letra de 4dmoni (afro rhythm) - harrigan & david nwanze
- letra de trust no one - jan thomas haugen
- letra de writer - non credo
- letra de into me - cat jahnke
- letra de amor - victor viana
- letra de sunshine & rainbows - montythehokage