
letra de bomboclat - teejay’s wrld
bhad mharn tinz
yeh yeh
no pain no gain my brother
i hope say u dey think am
after bad day u will still have a good night
no pressure, my sister
find treasure and dey keep am
lowkey everything’s gonna be alright
eni ori yoor odilee
wetin u find go ozunba nnbadiwe
oluwee koma wee
tii aso oba bomoyee, kii omo yee ya rin hinhoho lole
hook;
kori toh gbe, ise lo shey
wan gbo mii, lati mushin koja orile
toh ba féé lèè kole shey nn shey
omo tio gboro lon soo sii ati molee
lojo sunday ama foh kèè
i pray make soso take my pain away
ori lomo tori oju lasan ole shey
mojeri awon temi wan jee fimi shey ree
chorus:
jogodo my brother
jogodo my sister
where u dey when me dey fight sapa
now things getting better
u wan dey tell me “hi five”
bomboclat hey you m-th-rf-cker
jogodo my brother
jogodo my sister
where u dey when me dey fight sapa
now things getting better
u wan dey tell me “hi five”
bomboclat hey you m-th-rf-cker
verse 2:
hey you mother-fvcker
story long omo boy tii suffer
e no easy bur i’ll always vibe in my lifetime
the best through my lifespan
calls steady disturbing my cellphone
mafi wee, gbo gbo afin koni shinko
childhood latin play tinko tinko
ise kolowo, shugbon nitori owo nii moshey wa seko
hook;
kori toh gbe, ise lo shey
wan gbo mii, lati mushin koja orile
toh ba féé lèè kole shey nn shey
omo tio gboro lon soo sii ati molee
lojo sunday ama foh kèè
i pray make soso take my pain away
ori lomo tori oju lasan ole shey
mojeri awon temi wan jee fimi shey ree
chorus:
jogodo my brother
jogodo my sister
where u dey when me dey fight sapa
now things getting better
u wan dey tell me “hi five”
bomboclat hey you m-th-rf-cker
jogodo my brother
jogodo my sister
where u dey when me dey fight sapa
now things getting better
u wan dey tell me “hi five”
bomboclat hey you m-th-rf-cker
jogodo my brother
jogodo my sister
where u dey when me dey fight sapa
now things getting better
u wan dey tell me “hi five”
bomboclat hey you m-th-rf-cker
jogodo my brother
jogodo my sister
where u dey when me dey fight sapa
now things getting better
u wan dey tell me “hi five”
bomboclat hey you m-th-rf-cker
bomboclat description; u talk say make i wait for my time, but who’s time am using now
letras aleatórias
- letra de invoca maria - comunidade católica shalom
- letra de the president is out of his god damn mind - ramblin' deano
- letra de blackface blanc beur (outro) - young jeune
- letra de klicka med vänner - alfons åberg
- letra de obama tickle - mc penis
- letra de perché ci vuole l'amore - ricchi e poveri
- letra de counting sunbeams - orange club
- letra de choppers - viper
- letra de έχω λόγους (exo logous) - novel 729
- letra de let me say never - rinno noval