letra de huzzle go pay - tee dex ft real kaywise
intro:
(huzzle go pay ehh eh ehh eh / huzzle go pay ehh)
verse 1
no be small things, i dey huzzle everyday
no time to slack, no time to play
huzzle go pay, na wetin dem dey say
late-night grind, early-morning rise
from nothing to something, omo i dey try
huzzle go pay, still i touch the sky
chorus
huzzle go pay (huzzle go pay)
huzzle go pay (huzzle go pay)
huzzle go pay (huzzle go pay)
huzzle go pay (huzzle go pay) he he he
huzzle go pay, he he he he he
verse 2
huzzle go pay ni mi se takun
tori mo ma make e mi okaju
(rapping…)
chorus
huzzle go pay (repeat)
verse 3
huzzle go pay no matter the weather
you go see am, everything go better
no lose guard, just stand your dream
huzzle go pay, e go be like film
somo to ju tiri ni street
mo sa nile to find my peace
huzzle go pay, i no retreat oo
money go come ’cause i believe oo
chorus
huzzle go pay (repeat)
outro
huzzle go pay ni mo se takun (takun) – 2x
tori mo ma make e mi okaju (kaju)
chorus (fade)
huzzle go pay…
letras aleatórias
- letra de home - t.o.y. (german synth-pop band)
- letra de down - m.u.n. zay
- letra de мы (we) - запоминай меня. (remember me.)
- letra de voices from the pyre - louksna
- letra de for me - kendyx
- letra de african skank - jjc
- letra de confusion (and i'll tell you) - pedro j
- letra de bela - izaf
- letra de stayed da same - maajins
- letra de make em say - dreda dre