
letra de jagbajantiz - tblizze
[intro:]
hm hm
yeah
woahh oh oh ohhhh (bully!)
yeah yeah yeah
[verse:]
aargh!
you know as e be
seated in the silence with my thoughts
then i smoke the wee-
oh mi bredda, don’t you think i’m hot?
man, i’m hot like a kettle
and i know dem think i gentle
dem dey play
but it’s okay
[hook:]
why they tryna play pranks on me?
think say i be bolo ‘cause i be omo mummy?
dem no fit compete me
if you need me
call me
i’m one minute away from this-
[chorus:]
jagbajantiz
wey dem dey practice
ta ni?
who won dey wa mi?
nibo?
she ti ri wеrey ri?
gunshot pon ya head if you try me
oh oh oh oh oh
i’m crazy
why i go bow fun iru rе?
you crazy?
yeah they copy the way i dress
they amaze me
that’s the fact
you no fit replace me
[bridge:]
f-ck it (uh yeah)
i’m bright (uh uh uh)
watch my diamonds shine (uh yeah)
uh uh uh
yeah, dancing in the spotlight
still some people wanna steal my shine and play pranks on me
[hook:]
think say i be bolo ‘cause i be omo mummy?
dem no fit compete me
if you need me
call me
i’m one minute away from this-
[chorus:]
jagbajantiz
wey dem dey practice
ta ni?
who won dey wa mi?
nibo?
she ti ri werey ri?
gunshot pon ya head if you try me
oh oh oh oh oh
i’m crazy
why i go bow fun iru re?
you crazy?
yh they copy the way i dress
they amaze me
that’s the fact
you no fit replace me
letras aleatórias
- letra de #antichristcypher - arakari
- letra de soleil de minuit - vincz lee
- letra de conjeeled - jak tripper
- letra de biggest fear ft ver2.k - dj the bomb
- letra de battlelines - una healy
- letra de those who carried on - ghost (vocaloid)
- letra de de anima - mezzosangue
- letra de lord marlborough (live) - fairport convention
- letra de nasiti ensak | نسيت انساك - fadl shaker | فضل شاكر
- letra de só existo contigo - diogo piçarra