letra de life parol - t.ollyvar
no dey tell them your plans
this people fee dey act like say dem love you
but na lie
i don tire for this problem
wey dey happen for life
this parol fit dey make man dey para-anger-vex-hate o o o o
[instrumental]
dem go dey pamper you so tey uno go know say dem dey chop you like termite for body o
and when e dry day come for you o, dem go drag e you woto woto like say no be you again
’folabi ogedengbe won lelе eh lele еh eh eh eh eh eehe. won le pa
do good thing, dem no go reason you
small bad thing, your lamba everywhere
human being, hater of human being
life parol
life parol
life parol
dem go show u wen wen
life parol
life parol
life parol
you go see wen wen
life parol
life parol
life parol
dem go show u wen wen
life parole
life parole
this life
dem go throw pepper
for your eyes
time dey go you dey hurry now
you put your sweat and your money now
mad pesin dem dey call you
(make u no mind dem, dey do your thing dey go)
periperi scatter my head
armageddon no be today
plenty plenty plenty things
(torn in the flesh but dey do your thing dey go)
’folabi ogedengbe won lele eh lele eh eh eh eh eh eehe. won le pa
do good thing, dem no go reason you
small bad thing, your lamba everywhere
human being, hater of human being
no dey tell them your plans
this people fee dey act like say dem love you
but na lie
i don tire for this problem
wey dey happen for life
this parol fit dey make man dey para-anger-vex-hate o o o
outro [instrumental]
t.ollyvar eh !!!
letras aleatórias
- letra de paz, amor e grave - ruxell & gloria groove
- letra de stank! - shrunk coma
- letra de again - ms banks
- letra de whatsapp - mike southside
- letra de be on your side - eden kai (イーデン・カイ)
- letra de say nuttin - ms banks
- letra de планеты (planets) - plohoyparen
- letra de theo - keçibdi bir il - theo
- letra de i want out! - aiyana keene (cat)
- letra de mornin' glory - bobbie gentry & glen campbell