
letra de rise - t.dollar
intro
yeah-yeah, yeah
t dollar
(it′s rapid the sound p’ika)
verse
last time wey i go check
n0body dey, na me face my problem (problem)
and i dey face my fear, i no fear (i no fear)
make hustle pay and we pray for good health (for good health)
if them wan talk, make them talk (make them talk)
i go rise if i fall (if i fall)
t′oba ti ni ‘gbagbo, gbogbo nkan t’ole l′oma soft
verse
shebi na the boy wey them they talk? (talk)
the same boy wey them pour dirty water for him face
abi ohun ko? (abi ohun ko?)
omo ti gbera tan, una wan dey relate
if them wan talk, make them talk
i go rise if i fall
t′oba ti ni ‘gbagbo, gbogbo nkan t′ole l’oma soft, aah
chorus
after sinnin′, we pray for forgiveness
we don dey give them a long time ago
na when them go con hear?
everyday and night we dey find the dough
heavenly father, abeg
ko d’igba tinba ti ku
before you remember say the boy dey pray
chorus
tete bami shey
e don tey wey i dey pray (e don tey wey i dey pray)
i don do things wey you no like true true
but, family dey wait (family dey wait)
joor, ma jen shey lasan
i must make am by force
e no go good at all
if them ask and i no comot, ah
bridge
it′s a must
make i get that money, make i blow (make i get that money, make i blow)
it’s a must
even, if e never plenty at all
it’s a must
k′omo olope sha ti gbera tan (k′omo olope sha ti gbera tan)
it’s a must
k′oma ri mi k’oma shey “boss”, aah (k′oma ri mi k’oma shey “boss”, ah-aah)
verse
make money enter (amen)
make e better (amen)
ori′bu, back to sender (amen)
emi o fe suffer (amen)
k’owo wo’le l′otun l′osi (amen)
make e plenty (amen)
every sunday k’ashey spendin′ (amen)
say, one time make e plenty, oh-ah-aah
chorus
after sinnin’, we pray for forgiveness (ya-ya)
we don dey give them a long time ago (oh-lo-lo, oh)
na when them go con hear? (wah-wah)
everyday and night we dey find the dough
heavenly father, abeg (abeg oh, joor)
ko d′igba tinba ti ku
before you remember say the boy dey pray
chorus
tete bami shey (bami shey)
e don tey wey i dey pray (e don tey wey i dey pray)
i don do things wey you no like true true
but, family dey wait (family dey wait)
joor, ma jen shey lasan
i must make am by force (i must make am by force)
e no go good at all
if them ask and i no comot
outro
tete bami shey (tete bami shey)
tete bami shey (tete bami shey)
ma-ma-ma jen shey lasan
(it’s olumix productions)
joor-joor ma jen shey lasan
(it′s rapid the sound p’ika)
letras aleatórias
- letra de the wait - nathen jorden
- letra de now you know (intro) - ivan b
- letra de lost in translation - alec chambers
- letra de 10:04 pm - tanagra
- letra de treat yourself - banter club
- letra de jésus sur la croix (remix) - flem
- letra de close the door skit - ca$h out
- letra de road rage - miracle of sound
- letra de cekaj me - vaske
- letra de teenager-the truth - gokul nandakumar