
letra de moonlight riddim - sway charmz
(intro)
ooooh, ooh ohh ohh (x2)
sway charmz
verse 1
moonlight riddim, burst e my mind don dey make e me loco loco
inna my kitchen, making songs wey go make any man dey ijo ijo
i for dey reason whether this kele go dey make e me weak o weak o
blues and riddim, tunes on tunes go dey make you dey sing oh sing oh
pre chorus
she don dey whine am, she don dey roll am baby don’t stop oh, yeah
ikebe wey just dey move for corner makе e me drop oh, yeah
i no fit contеmplate the signs wey this girl dey show (oh no no)
all i know is she be wanting more and she need it asap oh (let’s go)
chorus
dem dey, where dem dey
party don start bebe, don’t be late oh na na
dem dey, where dem dey
party don start bebe, don’t be late
verse 2
coming like thunder, baby make no man put us asunder
she no dey tire, 5 rounds she don dey sing like choir
kilofe baby?, shey na the gucci abi na the prada
emi agba baller wardrobe go full of designer
send me the locay, i no get cash but, money dey opay
baby don’t worry trust me when i say we go dey okay
knock knock who is at my door nah btclord oh
make una put sway charmz on replay, if at all ohhh
chorus
dem dey, where dem dey
party don start bebe, don’t be late oh na na
dem dey, where dem dey
party don start bebe, don’t be late
(ad-libs)
dem dey, where dem dey
party don start bebe. don’t be late oh na na
dem dey, where dem dey
party don start bebe, don’t be late
letras aleatórias
- letra de the forests of western new york - jory canfield
- letra de algunas veces - josé luis perales
- letra de last goodbye (demo) - nicole scherzinger
- letra de rainmaker - antonio buell
- letra de mirror mirror - angerme
- letra de let it snow! let it snow! let it snow! - john farnham
- letra de old$h!t - massey
- letra de no title - divuit
- letra de rawkstar bae - nelyaj snikta
- letra de can't help falling in love - cannons