letra de motivation - stormexy
intro
stormexy
ij
mmmhmmmm oluwa ti stormexy yeah
wo wo wo wo wo wo wo wo
yeah yeah yeah yeah
verse one
everyday when i wake up, i pray for grace
i pray for long life, i pray for days
anytime i stand, i wait for destiny
say the hustle e no go pay, but we still dey crave
sometimes i still dey wonder why
many people work but still dey hunger why
i no fit to dey shout, i no fit to halla why
i know say the hustle go pay
pre-chorus
one day you go buy motor for mama
she go say pikin don hama
so all the time she wait she pray
she no go wonder oh oh oh
she no go dey wait again
chorus
one day you go buy motor for mama
your papa go say pikin don hama iyo
when you get blessings na dem go dey wonder oh
your friends go say show me the way (oya show me the way) 2x
verse two
but i still dey thank you
i still dey grateful
i no go fear
i know i get you
i know the blessings wey you get
i know you e go locate me when it’s here 2x
lord i want to spend money on mama
my friends and my family go wonder how
i know your promise no dey fail
i know e go locate me when it’s here
pre-chorus
one day you go buy motor for mama
she go say pikin don hama
so all the time she wait she pray
she no go wonder oh oh oh
she no go dey wait again
chorus
one day you go buy motor for mama
your papa go say pikin don hama iyo
when you get blessings na dem go dey wonder oh
your friends go say show me the way (oya show me the way)
juicemix
letras aleatórias
- letra de behind your eyes - lucid
- letra de got it - t'swan
- letra de my boyfriend's back - martha and the vandellas
- letra de they want b - lil b
- letra de cztery korony - paluch x białas x żabson x sitek x kasta
- letra de just rhyming - a-94
- letra de good lovin' - ludacris
- letra de addò so' nato io - enzo avitabile
- letra de action - 3lau
- letra de haa jab tak hai jaan - lata mangeshkar