
letra de save my soul (remix) - starry twk
cus my superman is losing powers
steady thinking
planning to go learn kung fu
to fight my battle
so i lock myself inside my yara
smoking, drinking
n0body whey i go talk to
what am i up to…..
see the way me i dey beg baba god cuz me i get no one
but things never change so i was like what did i do wrong
itumo? dear better days, we are waiting too long
love no really pay me but wetin poverty do me strong
baba save soul mi shey mosque ni ki lo ni ahbi church
ahbi ile babalawo kilo gba oshey ati sponge
shey yahoo ni kin shey ahbi plus, shey moma profit ahbi loss
make i no go miss road funmi lamboghini ahbi posh
they say what if i die
omo! i don do my best
i no get anything to regret
cuz me i try
no be until i talk walai talai
but baba save my soul (ah hum hum)
i’m losing my hope (ah hum hum)
i’m facing my sh-t all alone (ah hum hum)
i know say i dey on my own (ah hum hum)
ahye ahye ahye
overthinking my mind don dey blow
baba abeg save my soul
baba save my soul
hey ahye ahye ahye
i dey wait for blessings whey dey come from above (from above)
baba abeg save my soul
baba save my soul
ahye ahye ahye
overthinking my mind don dey blow
baba abeg save my soul
baba save my soul
hey ahye ahye ahye
i dey wait for blessings whey dey come from above (from above)
baba abeg save my soul
baba save my soul
cus my superman is losing powers
steady thinking
planning to go learn kung fu
to fight my battle
so i lock myself inside my yara
smoking, drinking
n0body whey i go talk to
what am i up to…..
cuz my superman is losing power
if i broke i go pray to allah
i dey run from wahala
baba save my soul from fire
(from fire! from fire ! from fire! from fire o)
i don’t want to be a mechanic i wan be a baller
i dey niger looking for dollar
ki n shey lodo mollla
baba save my soul from fire
(from fire! from fire ! from fire o)
from fire o from fire o
devil liar, holy ghost fire
looking for raba o one day i go hammer o
why e still dey red for my side
i’m tired o but i no go tire o
running for wahala o, running for sapa o
owo toh gara, one day i go hammer o
when i’m rich they go ask for advice
letras aleatórias
- letra de siah moo - ali zandevakili
- letra de secret game - 笠原由里
- letra de on rêvait tous de s'envoler - georgio
- letra de almas paralelas - general bong
- letra de publicity - mario william vitale
- letra de fazia sentido - don l feat. terra preta
- letra de gravity - bone thugs-n-harmony
- letra de somewhere in between - vérité
- letra de cold - editors
- letra de higher ground - iron mike norton