
letra de anita - spam
intro:
anita ma kpa mi na (ani)
anita she wanna k!lla man na (ani) /2x
verse one:
baby girl come make i show you my place
we go yolo for the bathroom tey
everytime say me and you go dey
chilling with the wines i say..
everyday na holiday
this your backa dey make me count my craze
this your kpa go make me to run my race
just dey give me your wine hmmm make i taste
bridge:
shaking it!!! dancia!!!
gimme the valeta
make i l!ck your bum bum
anita
everyday we go shut it down /2x
chorus:
a-ni-ta (yo yo)
anita
ma pka mi na(ani) /2x
verse 2:
this ass dey k!ll me slowly
anita ma shey holy
for you i can’t withhold it
konji for back wey you no see
baby don’t you do me like this o
many times i tried to resist o
but my head e be like e wan fall comot
repeat bridge (2x)
repeat chorus (2x)
outro:
shaking it anita
shaking it anita
anita shaking it
anita shaking it
when you come around
you just dey give me gbas gbos
come and touch your knees and toes
everytime you put it on a low
i like it when you give it on a low
s.p.a.m ma kpa mi na(2x)
supreme!!!!
a-ni-ta, a-ni-ta (echo)
letras aleatórias
- letra de спортивные очки 2 (sport glasses 2) - буерак (buerak)
- letra de 42 - logan2003
- letra de liz - live at electric lady - remi wolf
- letra de better days - forever may fall
- letra de real talk - yung eli
- letra de corazón ardiente - jair rodriguez
- letra de little things - lizard kisses
- letra de sjene - paralelizam
- letra de growing up (intro) - aj_official2005
- letra de on me - makxenn