letra de miracle - sound sultan
looku make you see god miracle
if you see god miracle
how you want to stop god miracle
t’ani baba re l’eko
awa, sawa? awa, sawa? (miracle)
baba, dara, ara, t’oda (miracle)
looku make you see god miracle
if you see god miracle
how you want to stop god miracle
t’ani baba re l’eko
is a miracle working god
is a miracle working god
is a miracle working god
is a miracle working god
for my people from ajegunle to vgc (vgc)
all my people wey know me since (know me since)
you go know say na god wey dey use me
you go know say na god be the music
you go know say na god wey dey make my people hear my jam one timе and loose it
dem dey see it coming now (miraclе)
now the money coming now (miracle)
if you try to stop it now (miracle)
t’ani fada baba re l’eko
dem dey see it coming now (miracle)
now the money coming now (miracle)
if you try to stop it now (miracle)
t’ani fada baba re l’eko
looku make you see god miracle
if you see god miracle
how you want to stop god miracle
t’ani baba re l’eko
awa, sawa? awa, sawa? (miracle)
baba, dara, ara, t’oda (miracle)
looku make you see god miracle
if you see god miracle
how you want to stop god miracle
t’ani baba re l’eko
is a miracle working god
is a miracle working god
is a miracle working god
is a miracle working god
oluwa lo gbemi de bi giga ti mo wa
sebi oluwa lo se, sebi no be baba wa
bo’nse rin sale lomo oh, bose goke dem no know
bo’nse rin sale lomo oh, bose goke dem no know
dem dey see it coming now (miracle)
now the money coming now (miracle)
if you try to stop it now (miracle)
t’ani fada baba re l’eko
dem dey see it coming now (miracle)
now the money coming now (miracle)
if you try to stop it now (miracle)
t’ani fada baba re l’eko
looku make you see god miracle
if you see god miracle
how you want to stop god miracle
t’ani baba re l’eko
awa, sawa? awa, sawa? (miracle)
baba, dara, ara, t’oda (miracle)
looku make you see god miracle
if you see god miracle
how you want to stop god miracle
t’ani baba re l’eko
is a miracle working god
is a miracle working god
is a miracle working god
is a miracle working god
i say this my life na miracle, this my life na miracle
ko ni le so fa le jo, ko ni le so fa le jo
i say this my life na miracle, this my life na miracle
ko lele so fa le jo, so fa le jo
letras aleatórias
- letra de come up - sadnsus
- letra de thc - so sama
- letra de big red arthur - electric six
- letra de white horse - 7: amp
- letra de looking forward - daniel bloom
- letra de sempre estare alli - poker d'asos
- letra de złamane skrzydło - białas
- letra de sadness in the air - faye webster
- letra de the road to damascus street - ricky warwick
- letra de ghostwriter - caravan of thieves