letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de king of my country - sound sultan

Loading...

[intro: sound sultan]
woah, sound sultan
jay sleek ‘pon the beat, yah
hey, i dey come back home
(pada wa le wa j’oba, pada wa le wa j’oba)
for my people out there, i dey come back home
(pada wa le wa j’oba, pada wa le wa j’oba)
′cause i’ve been out there too long

[verse 1: sound sultan]
i’m a naija boy in an english town
breaking bounds, making pounds
everybody know me, that’s what i thought
identification na green passport
feels like ile, but not really
we no get jingojan for orile
but if na tile, omo dem kun le
plenty like ewure down for my village
king like me suppose gеt excess amount of freedom (beforе nko)
eh, get anything i wan get because i′m a king of my kingdom
see, i’m a king where i come from (eh)
how come i’m a common man in london? (hahaha)
i get plenty land back home
but now i’m a tenant in england (oya go back na)
’cause naija na the place where we dey stay
everything freeze like the light of day
night and day, hustle for pay
fight and play, na the same the same (oya na)
[chorus: sound sultan]
’cause nigeria na home, na home
na home for a black man race
say nigeria na throne, omo na throne o
throne for the black king, oh
i prefer to live like a lion in the jungle
than to stay like a dog in the city
i prefer to live like a lion in the jungle
than to stay like a dog in the city

[verse 2: sound sultan]
oya, see my people tell me ewo (say)
see me see trouble for another man land
everybody tell me ewo
my destiny lies in my motherland, land (you no know before?)
my black queens and kings
dey do anything for the money (the money)
it just seems as if
we all wanna leave in a hurry (dey go na)
see you be king where you come from
how come you dey wash plate for london?
you get plenty land back home
but now you dey wash plate for london?
′cause naija na the place where we dey stay
everything free like the light of day
night and day, hustle for pay
fight and play, na the same the same (na let’s get down)
[chorus: sound sultan]
’cause nigeria na home, na home
na home for a black man race
say nigeria na throne, omo na throne o
throne for the black king, oh
i prefer to live like a lion in the jungle
than to stay like a dog in the city
i prefer to live like a lion in the jungle
than to stay like a dog in the city

[post-chorus: sound sultan, kel]
i dey come back home, yeah (yeah)
i dey come back home, yeah (uh, yuh, uh, yuh)

[verse 3: kel]
naija born, naija bred
i gotta get me some of that naija bread (yeah)
we got it locked down like a rasta’s dread (uhn)
never believed what the colonial master said (uh-uh)
believe in where you come from, reppin’ for your home front
all my naija people where you dey? make una come front (eh)
put your hands up and say with me
if you wanna make it through this day with me (ayy)
i no go run go (ayy), i no go run go
even with my visa for my p, i no go run go (no)
all my people just dey pack like mungo (why?)
give me my crown, all hail the queen of the jungle
[bridge: sound sultan]
i dey come back home
(now my people make una follow me dey sing like this)
i dey come back home
(because all my kings and my queens don go back
make dem go sit down for dem throne)
pada wale wa j;oba
pada wale wa j’oba o
pada wale wa j’oba
pada wale wa j’oba o
i prefer to live like a lion in the jungle
than to stay like a dog in the city
i prefer to live like a lion in the jungle
than to stay like a dog in the city

[chorus: sound sultan]
’cause nigeria na home, na home
na home for a black man race
say nigeria na throne, omo na throne o
throne for the black king, oh
i prefer to live like a lion in the jungle
than to stay like a dog in the city
i prefer to live like a lion in the jungle
than to stay like a dog in the city
(you never send pepper back home)

[outro: sound sultan]
oh-oh, oh-oh
oya, take, take (oh-oh)
take, you no wan sing?
jay sleeky

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...