letra de animal farm - sound sultan
i wonder why our country dey be like so (— be like so)
ordinary rice and garri don turn to gold
basic neccessities of this life
don turn to luxury for my people eyes
naija case dey remind me of the animal farm
you and me —- all of them no like am
they put head together to chase the human ways
nowadays na them dey go astray
e no good o them turn naija to animal farm
e no good o them turn naija to animal farm
carry money carry money put money for foreign account
so so biggie biggie money you no go fit to count the amount
people kor them go dey yarn everyday
they reach the place finish they do the same way
vote so tete our —
no be result na true or na false
rise up no gree them dey push you
rise up no gree them them dey wash you —
rise up no gree them push you under
rise up no gree them them dey wash you
like the early morning sun no gree them
like nelson mandela no gree them
like the early morning sun no gree them
like nelson mandela no gree them
i wonder why my people dey suffer so (dey suffer so)
leaders dey lie dey no get nothing to offer (to offer o)
the things wey bad before they dey pray for now
refree fit show red card e no blow foul
naija case dey remind me of paul e yo
you drible you go score you go win they go cancel your goal
but when them replay you go fit see the truth
you no fit to beat the abegi lace your boot
e no good o them turn naija to animal farm
e no good o them turn naija to animal farm
e no good o them turn my country to animal farm
e no good o them turn —- to animal farm
animal with 2 leg no reach that one with 4 leg animal farm
monkey dey wait for payday for animal farm
animal with 2 leg no reach that one with 4 leg animal farm
baboon dey wait for monkey payday for animal farm
where we dey stay na animal farm na anima farm where we dey stay
i wonder why this song dey end like so
letras aleatórias
- letra de ånei - martin hazy
- letra de dime (mashup) - last-dude
- letra de diryte boy - heavy crownz
- letra de dudas - faruz feet
- letra de big flexxx (ft. aprilvictor) [remix] - real dope world
- letra de uqautinnga (version française) - beatrice deer
- letra de на трапе - yung wissa
- letra de người yêu dấu ơi - mỹ tâm
- letra de pissed off - young cardi
- letra de i eat boys like you for breakfast - riot grrrl sessions