
letra de scam - sola x
[intro]
(commort body)
yeah yeah yeah yeah yeah yeah o
(commort body)
yeah yeah yeah yeah yeah yeah
(commort body)
sola x again (commort body)
na na na na yeah
[pre-chorus]
jennifer tell me say she no wan stay
omo, she tell me say she no wan do again
jennifer tell me say she no wan stay
omo, she tell me say she no wan love again
[chorus]
love na scam, scam
she say her body no dey there again
(her body no dey there again)
again
love na scam (na scam)
she say her body no dey there again
(her body no dey there again)
[post-chorus]
she say, commort body
if you not getting the muller, ay
commort body
if your skin no full, paddy
commort body
if you not getting the muller
commort body
ai, commort body
[verse 1]
she don taya to love
she say love na story
na the money she want
she no dey get time for story
alhaji tell me weytin you want
na your money go talk
what’s the way? no dey dull me
abobi show your workings
[refrian]
she say money for hand, back for ground o
na the language she sabi, ai
she say money for hand, back for ground o, yea
na the thing wey she sabi
[chorus]
love na scam, scam
she say her body no dey there again
(her body no dey there again)
again
love na scam (na scam)
she say her body no dey there again
(no dey there again)
[post-chorus]
she say, commort body
if you not getting the muller, ay
commort body
if your skin no full, paddy
commort body
if you not getting the muller
commort body
ehn, commort body
[verse 2]
attention, at ease
girlie, make i dance to your beat
i give you love and money
give you love and money
i know what you want
oh girl i know what you like
give you love and money
i give you love and money
[refrain]
she say money for hand, back for ground o
na the language she sabi, ai
she say money for hand, back for ground o, yea
na the thing wey she sabi
[pre-chorus]
jennifer tell me say she no wan stay
omo, she tell me say she no wan do again
jennifer tell me say she no wan stay
omo she tell me say she no wan love again
[chorus]
love na scam, scam
she say her body no dey there again
(her body no dey there again)
again
love na scam (na scam)
she say her body no dey there again
(her body no dey there again)
[post-chorus]
she say, commort body
if you not getting the muller, ay
commort body
if your skin no full, paddy
commort body
if you not getting the muller
commort body
ehn, commort body
[outro]
itz nolimitz
letras aleatórias
- letra de right thing - quadeca
- letra de run right back - oracle & holochrome
- letra de already gone - real guy
- letra de prison of consciousness (en) - vector of underground
- letra de sinergia - boaventura, tevito & m'dep
- letra de vive amour qui rêve - jules massenet
- letra de улетаю (i'm flying away) - brick bazuka
- letra de saudade da minha boca - josué bom de faixa
- letra de face value (trio mandala) - finlay shakespeare
- letra de 난 알아요 (i know) (’92 tv edit) - seotaiji and boys