letra de intro to $lay - sofie ayilara
and this is…. a blazer production!
“…that’s my f—ing beat blood!” – (an excerpt from a whatsapp voice note)
$lay
yo, i just took this 16 hour flight -_-
got 2 p-ssports though!
hop off the plane in lekki
everybody wanna check me
everybody looking at me
everybody like “who this be?”
oruko mi ni oluwakemi-
i dey come from yankee
but that naija blood run through me!
aunty basiraaaa! watch out for nepa
they go off your lights sha— 1, 2, meta
ebutemeta, i dey go sharp sharp
make i catch this okada
wetin be di next part?
lekki phase 1, 2
stop at the place too
hop in the swimming pool
and i eat good food
i no get network ????
wetin mtn do?
switch to 9mo-bile
zero before you dial
when you call local
+ for international
network is better sha
in v.i or ikeja
everywhere they call me lepa
just dey gas me like i’m total
liiiike the fuuuuel stop on the road oo
letras aleatórias
- letra de no hay marcha atrás - the wild fingers
- letra de lições de café - flamingos (portugal)
- letra de wasted - enat
- letra de ranch style home - strange ranger
- letra de hermes - gonzo g
- letra de querer se expressar - mariana elisabetsky e victor mühlethaler
- letra de 6два5четыре - травма (travma)
- letra de servin' - audio push
- letra de night club - tudor
- letra de where is johnny retsched? - the dollyrots